Dis na sad Tori from Kanu Nwankwo and His Ogbonge Wife oooo

Kanu Nwankwo and his wife don dey tackle each other badbad as we hear say Kanu wife and Kanu Broda wey dem dey call Ogbonna kanu wey marry linda ikeji Broda dat day dey at war since with Kanu wife
.
 we even hear say na dat war wan extend to kanu and His wife so as dem don unfollow each other for instagram as i dey yan u so.
.
anyway , as Amebor wey i be, i go dey give u d gist as i dey grab am dey go.
Dis na sad Tori from Kanu Nwankwo and His Ogbonge Wife oooo Dis na sad Tori from Kanu Nwankwo and His Ogbonge Wife oooo Reviewed by masterplannermp on 14:40 Rating: 5

No comments:

Powered by Blogger.