Buhari, Release Power Wen u Loose in 2019 like Jonathan - EKWEREMADU

IKE EKWEREMADU Wey be our deputy senate president don advise our president to freely comot for office by the time wey e go loose election for 2019 just like Jonathan Leave office without wahala
.
He make dis call for for the U K paliament where he for deliver lecture on African Politics. he say wetin Jonathan do come put our country for GLOBAL MAP OOOOO
.
Make i stop here b4 i go add join.
Buhari, Release Power Wen u Loose in 2019 like Jonathan - EKWEREMADU Buhari, Release Power Wen u Loose in 2019 like Jonathan - EKWEREMADU Reviewed by masterplannermp on 18:38 Rating: 5

No comments:

Powered by Blogger.