BREAKING NEWS: OBY EZEKWESILI Arrested

Them don arrest the co ordinator of BRING BACK OUR GIRLS Campaign and presently dem detain dem for FCT Command without any charge nor tell dem wetin dem do, she just call me dey tell me now oooooo, make i do go find out d details na
BREAKING NEWS: OBY EZEKWESILI Arrested BREAKING NEWS: OBY EZEKWESILI Arrested Reviewed by masterplannermp on 14:56 Rating: 5

No comments:

Powered by Blogger.