Pasuma Manager Don land himself for SEXUAL HARRASEMENT SCANDAL matter ooooo
According to OLABISI who is an Artist, she post for her facebook page say she be just jejely go pauma office to sign a deal with him so dat Alhaji go feature for her new song, surprisingly Pasuma Manager first Question na wetin be d colour of her pant ooooo, the Babe yan plenty plenty wey the BOBO take embarase her oooo, but we need to do our investigations first b4 we go give una more details. Now the Babe say d guy must apologise within 7 days or face the rotten part of the law as she don already inform her lawyers. more details soon
Pasuma Manager Don land himself for SEXUAL HARRASEMENT SCANDAL matter ooooo
Reviewed by masterplannermp
on
08:19
Rating:
No comments:
Post a Comment