Buhari GO & REST : OBJ warns our President not to RUN for 2019

our b4 b4 president Olusegun Obasanjo don warn President Buhari not to Run for second term again ooooo becus he don fail Nigerians. he said wetin we need now na A CLARION CALL FOR COALITION OF NIGERIA MOVEMENT . He say make BABA leave dat place honourably ooooo cus we nor need am again. if i begin talk all d tins wey BABA talk now, dem fit begin look for me. so u go hear d rest latter,
Buhari GO & REST : OBJ warns our President not to RUN for 2019 Buhari GO & REST : OBJ warns our President not to RUN for 2019 Reviewed by masterplannermp on 15:09 Rating: 5

No comments:

Powered by Blogger.