Dozens of AK'47 found in APC's Chieftain's House in Bayelsa.

Dis wan na waoooooo, I just dey see am for facebook say wen soldier raid d guy house, d Guns Dem see bring come outside nor be small oooo.
.
These na weapons wey dem use for last Governorship Elections so.
Dozens of AK'47 found in APC's Chieftain's House in Bayelsa. Dozens of AK'47 found in APC's Chieftain's House in Bayelsa. Reviewed by masterplannermp on 13:07 Rating: 5

No comments:

Powered by Blogger.