WE DON READY WELL WELL FOR BAYELSA POLLS -INEC .

The state resident electorial commissioner, Mr. Baritor Kpagih, wey dey speak on behalf of INEC, Don talk am during an interactive town hall meeting, say Dem don ready for Bayelsa election between Dickson and Sylva wey day take place Dis saturday. ...........Meanwhile, we hear say Dickson Don gather many Imams and pastors for steady prayer ooooo, make wetin happen dat year for Kogi nor be e protion iJN, Amen
WE DON READY WELL WELL FOR BAYELSA POLLS -INEC . WE DON READY WELL WELL FOR BAYELSA POLLS -INEC . Reviewed by masterplannermp on 11:32 Rating: 5

No comments:

Powered by Blogger.