d apple girl just landed NIGERIA today
I go hire car from my guy papa wey dey sell cars,
just to impress my new catch. .
.
My people, wen d babe see d convertable, she
halla and rush hug me. She say i nor tell her say i
get dat kind car. .
.
Na where me and her sitdown dey eat naim she
carry her fone call person o.
.
.
D next tin wey i see na my friend papa wey give
me d car 4 hire.
.
Hear wetin d girl talk.
.
"MR musa, what is dis Idiot doing with my car i
asked u to sell?
.
I still dey wait 4 ground to open make i enter o.
.
Chicken suddenly begin taste like water melon 4
my mouth.
d apple girl just landed NIGERIA today
Reviewed by masterplannermp
on
16:50
Rating:

No comments:
Post a Comment