Police Treats Us As ATM Machines. --Lagos Prostitutes

. . Lagos prostitutes don cry out last nite say policemen for lagos state don begin take Dem to be their ATM machine oooo. . Dem say na everytime police come take dey harras Dem to tidy Dem sometin, especially now wey be say customers nor too dey again and dem dey settle hotel management high Allawee every weekend. . Time never reach make una self hands up from d Job?
Police Treats Us As ATM Machines. --Lagos Prostitutes Police Treats Us As ATM Machines. --Lagos Prostitutes Reviewed by masterplannermp on 14:29 Rating: 5

No comments:

Powered by Blogger.