Breast Milk Everyday!! ...... U nor Dey cook soup.

. Chai Dis pickin don vex ooooo, wey men dey there dey find Breast milk, D tin don tire Dis guy oooo. . Abeg Nursing mothers, Dis na computer age oooo, make una try dey prepare soup 4 una pickin, no mata how young!! Hehehehehe
Breast Milk Everyday!! ...... U nor Dey cook soup. Breast Milk Everyday!! ...... U nor Dey cook soup. Reviewed by masterplannermp on 14:23 Rating: 5

No comments:

Powered by Blogger.