see wetin landlord daughter cause

I warn am ooooo, Emma nor hear me. Our landlord just comot to go do BVN, naim Emma Alfa rush enter e house go dey mini mini wana with our landlord daughter. But our Landlord to quick return oooo, abi e don dey suspect b4? I dey cum first, make I see d end.
see wetin landlord daughter cause see wetin landlord daughter cause Reviewed by masterplannermp on 17:50 Rating: 5

1 comment:

Unknown said...

Why the story nor finish na?

Powered by Blogger.