How to get A's in your exams through mess
Let me give u a little secret on how i manage to get all d A's i have in my results.
.
Make i use pidgin English make una understand well.
.
Wheneva u get Exams, a day to dat Exam, try copy many xpo 4 pocket and dat nite b4 d exams, eat enuff Beans and Eggs wey be like say e don dey spoil.
.
When u reach dat exam hall, no matter how many invigilators dey on ground, just press urself hard a little and release just small MESS. Dat mess go take all d invigilators outside and within dat period, just bring out ur xpo and copy with confidence.
.
Once u see say d tin don almost smell finish, hold on a little make dem cum inside first and then, raise up one side of ur yansh and release again.
.
E nor get as e go be eh, dem must rush out again.
.
Nor do am 2 much sha o, and make sure u sabi copy fast.
.
Try it in ur next Exams and let me knw how far. It worked 4 me and it must work 4 u. But becareful d way u press o, make u nor go press shit come outside.
.
Start messing and start passing. Una gud Afternoon.
How to get A's in your exams through mess
Reviewed by masterplannermp
on
17:40
Rating:
No comments:
Post a Comment