Girls called CHINAZA too dey

After 6 months stay in igbo Land, these are my findings
.
Girls called OLUCHI too dey do oversabi
.
Girls called IJEOMA sabi do shakara
.
Girls called EBELE are usually slim
.
Girls called ADA too dey fat at last.
.
Girls called ONYINYE sabi dupe guyz
.
Girls called CHINENYE too dey fine
.
Girls called
AMAKA sabi gossip eh but dem dey love well
.
Girls called NNENNA are trustworthy
.
Girls called CHIMAMANDA sabi book well
.
Girls called CHINELO sabi form holy holy
.
Girls called CHINWE are over demanding
.
Girls called UJU hardly call their boyfriends
.
Girls called
OGOCHUKWU na boyfriend
snatcher
.
Girls called OGECHUKWU dey get yam
leg
.
Girls called IFEOMA na talkative
.
Girls called NNEKA too dey like expensive phones
.
Girls called CHIDIMMA dey fine but.....
.
Girls called CHIAMAKA no dey get height
.
Girls called OBIOMA dey always fair
.
Girls called CHISOM sabi cook well
.
Girls called NGOZI like to sit in front of flashy cars
.
Girls called UCHE too dey like mini skirt
.
Girls called CHIOMA too much for
everywhere.
.
Girls called CHINAZA too dey lyke fun


.
Girls called CHIKA too dey over honest
.
Girls called
IFENYINWA too dey slap
guys
.
Girls called NKOLI too dey rape guys
.
Girls called EBUBE too dey cry
.
Girls called NKECHI too dey like s*x....
.
Girls called AMARACHI too dey lazy
.
. Girls called GINIKA too dey date men of
God & na dem dey get hip pass
.
Girls called OZIOMA/NCHEDO too dey
dirty
.
Girls called CHICHI too dey like guys
.
Girls called IFUNANYA too dey fum & pretend
most.
.
Girls called AMUCHE sabi to thief money
.
It seems true!!!!
.
Na true......................?
.
u can add ur own findings too
Girls called CHINAZA too dey Girls called CHINAZA too dey Reviewed by masterplannermp on 09:53 Rating: 5

No comments:

Powered by Blogger.