Person wey dey power street lights with ...

Nawa for this Government ooo. When I heard that Fashola is the minister for power, I knew we are already in darkness. Person wey dey power street lights with generator in this modern world.....

I had to spend 1k every 2days just to buy fuel to charge my fone. 1k x 15days, how person wan take get savings?....

Fuel sef nah 150per litre and Labour no worry, chaii. Its official, Naija is Chained.
Person wey dey power street lights with ...  Person wey dey power street lights with ... Reviewed by masterplannermp on 10:36 Rating: 5

No comments:

Powered by Blogger.